Pidgin Sketch on Discrimination against the Child Girl
Reporter: Mami how you dey today?
Mami pikin: eh eh I dey fine
Reporter: Na which kind pikin you born?
Mami pikin: I born na woman pikin
Reporter: Na ya number how many pikin?
Mami pikin: Na ma number 7 woman pikin.
Reporter: Weh..you dong do fine O! Who side ya massa dey?
Mami pikin: when docta tell yi say na woman I born again, e deny say e no fit cam for hospital cam see me!
Reporter: Weh mami ashia ya
Mami pikin: Tank you sar.
Reporter: So which message you wan send am for ya massa ?
Mami pikin: I wan sing na some fine sing for ma massa
Reporter: Okay mami sing dat sing make I hear.
Mami pikin: Angere ni ke tsa weh,nah ge nyi were nyuri wah(4x)
A bughu ne gha miya mbo nwikop!
Reporter: hahaha mami na some fine sing dat! You sabi sing fine!Weti be di meaning of dat fine sing??
Mami pikin: I di wan tell ma massa say make e no vex oh,make e no vex oh..say na God di give pikin.
Reporter: So mami,you go still born another pikin after dis one?
Mami pikin: I go so so try,May be God go sorry give boy pikin one day!!
Reporter: Okay mami,thank you ya,God bless U
Na wa for man pikin dem oh!! E dey like say even sense man dem today dey still harass woman wey e no born boy! I take God name beg wona man pikin dem,pikin na pikin and we woman dem dong already take over the world as wona can see, so no more wahala for boy pikin!!
Up Ellen Johnson!!
|
 |
Husbands For Sale
A store that sells new husbands has just opened in New York City, where a woman may go to choose a husband. Among the instructions at the entrance is a description of how the store operates: "You may visit this store ONLY ONCE! There are six floors and the value of the products increases as the shopper ascends the flights. The shopper may choose any item from a particular floor, or may choose to go up to the next floor, but you cannot go back down except to exit the building!"
So, a woman goes to the store to find a husband. On the first floor the sign reads: "These men Have Jobs". The second floor sign reads: "These men Have Jobs and Love Kids". The third floor sign reads: "These men Have Jobs, Love Kids, and are Extremely Good Looking."
"Wow," she thinks, but feels compelled to keep going.
At the fourth floor the sign reads: "These men Have Jobs, Love Kids, are Drop-dead Good Looking and Help With Housework."
"Oh, mercy me!" she exclaims, "I can hardly stand it!"
Still, she goes to the fifth floor and the sign reads: "These men Have Jobs, Love Kids, are Drop-dead Gorgeous, Help with Housework, and Have a Strong Romantic Streak." She is so tempted to stay, but she goes to the sixth floor and the sign reads: "You are visitor 31,456,012 to this floor. There are no men on this floor. This floor exists solely as proof that women are impossible to please. Thank you for shopping at the Husband Store."
To avoid gender bias charges, the store's owner opens a New Wives store just across the street. It too has six floors. The first floor has wives that love sex. The second floor has wives that love sex and have money. The third through sixth floors have never been visited.
|